Comments System

Wednesday 5 April 2017

Legendury Beatz – Ori Re Lyrics ft. Simi

Legendury Beatz – Ori Re Lyrics ft. Simi

Legendury Beatz
[Verse 1]
For the people, dem love me
For the people, they got me
I see the way you support me
Am thankful ah ah
Everyday i dey work o, make I no disappoint o
Cos all you need is the love oh, am grateful Lord ahah

[Hook]
Abi you no know oh, iya o le ri mi oh
Mo yin Oluwa logo o, bad belle no dey see me ah ah ah
I don make am oh, the hustle don pay now oh
For where i dey now, bad belle no dey see me ah ah
I don make am o, dem know my name now oh
God answer my prayer, see bad belle no dey see me now

[Chorus]
Oh, oh, oh, oh, mo so ri re o
Oh, oh, oh, oh, mo so ri re o
Oh, oh, oh, oh, mo so ri re o
Oh, oh, mo so ri re o

[Verse 1]
This hustle wey i dey hustle, mama please say a prayer for me
So i can totally spoil you, shower you with the finest things
Euro abi na Dollar, oya take you no go suffer
Adura tigba, adura ama gba lo ‘o

[Hook]
Some people don’t know, iya o le ri mi oh
Mo yin Oluwa logo o, bad belle no dey see me ah ah ah
I don make am oh, the hustle don pay now oh
For where i dey now, bad belle no dey see me ah ah
I don make am o, dem know my name now oh
God answer my prayer, see bad belle no dey see me now

[Chorus]
Oh, oh, oh, oh, mo so ri re o
Oh, oh, oh, oh, mo so ri re o
Oh, oh, oh, oh, mo so ri re o
Oh, oh, mo so ri re o
Legendury Beatz – Ori Re Lyrics ft. Simi

No comments:

Post a Comment

Recent Post

Copyright © 2015. Lyricsunplug - All Rights Reserved
Proudly Designed By Obhiaba Blog