Comments System

Saturday 1 April 2017

Iyanya – Odoyewu Lyrics

Iyanya – Odoyewu Lyrics

Odo ye wu
I wonder wetin dem talk
Baby na me, tell me wetin you talk
Your body matter, for this our love
My baby na me, baby ogini nafior
Remember say e don tey
My baby no be today
This our loving ooo…
No forget just yesterday
You been dey use me dey pose
Say this na him ooo…
Oh God help me, God help me
Sister help me, come help me
Carry go market, how market
Baba ibeji
Wa bami be, Wa ba me be
Wa bami be, Wa ba me be
She no go go, She no go go
I love her so, I love her so
Telemi, telemi… S’odo mavin
My coco-butter
I go buy you anything
Wa telemi, telemi… S’odo mavin
My coco-butter
I go buy you anything
Help me shout hallelujah eee
this our loving ooo eee
Help me shout hallelujah eee
Say no me oooo
Help me shout hallelujah eee
See loving oo eeee
Help me shout hallelujah eee
Say no me oooo
Odo ye wu
Tell me wetin i do
I dey find money
Na e make i come back mile2
My love no ****
Ibi ghetto wey i find you
I go make am up to ypu
Odoyewu
Remember say e don tey
My baby no be toda
This our loving ooo…
No forget just yesterday
You been dey use me dey pose
Say this na him ooo…
Oh God help me, God help me
Sister help me, come help me
Carry go market, how market
Baba ibeji
Wa bami be, Wa ba me be
Wa bami be, Wa ba me be
She no go go, She no go go
I love her so, I love her so
Telemi, telemi… S’odo mavin
My coco-butter
I go buy you anything
Wa telemi, telemi… S’odo mavin
My coco-butter
I go buy you anything
Help me shout hallelujah eee
this our loving ooo eee
Help me shout hallelujah eee
Say no me oooo
Help me shout hallelujah eee
See loving oo eeee
Help me shout hallelujah eee
Say no me ooo

No comments:

Post a Comment

Recent Post

Copyright © 2015. Lyricsunplug - All Rights Reserved
Proudly Designed By Obhiaba Blog